- | - Select Menu

Slider-Index

Breaking Gist

Newspaper Reviews

Entertainment Gists

Education

Cryptocurrency Gists

Music

JOB ALERTS

VIRAL GISTS

Politics & Government

«
Next
Newer Post
»
Previous
Older Post

Omoh!!! As we dey prepare for this Xmas, CG wan use this medium as an opportunity to take ginger all who wan enjoy this Xmas wella....those wey dey feel this Xmas vibez wella say make una rush now go enta market, farm, area, anywhere poultry dey make una go collect meat oooo before all of them chickens go run

This one wey na chicken start to de run this early stage, make we no wake up tomorrow find say all animals don run go their animal kingdom and man go de chop fellow man

Happy Xmas Joor!!!!! Make una no go use Pests as meat ooooo especially for una visitors them cos them no go ask you which kyn meat you serve them.


Stay updated with all Global News | Events | Coverage | Interviews | Gists |
Like us on Facebook | Twitter | BBM – 7ADED762
Also Don’t forget to share this news with your friends using any of  the Share buttons below…

About Anonymous

Nigerian #1 Multifarious Entertainment Magazine, providing Nigerian gists on Celebrities, Politics, Lifestyle, Relationships, Events, Pageants, Fashion and other Breaking Stories. For Event, Pageant, Wedding, Program, Hype and Media PR, let us know; Add Us On BBM:5651B8C1 Or Call/Whatsapp +2347034265167
«
Next
Newer Post
»
Previous
Older Post

No comments

Lets Hear Your View

Let's hear your own personal view using the comment box below