- | - Select Menu

Slider-Index

Breaking Gist

Newspaper Reviews

Entertainment Gists

Education

Cryptocurrency Gists

Music

JOB ALERTS

VIRAL GISTS

Politics & Government

» » » MUSIC - Olamide x Reflex Soundz @ReflexSoundz - Who You Epp (Prod.by Shizzi)
«
Next
Newer Post
»
Previous
Older Post

Reflex Soundz (3rd verse Lyrics)....
(Intro adlibs)
Who u help... Tell me who you help.. You neva baff no no noooh..

(Verse)
When u got no money dem ah lock up
But dem ah look u from afar 
Wen u make d money dem ah run come..yeahh.  
So me ah tell dem say "waka"..eeh ooh
But u know say i dey concur.. (concur)
For my niggahs wey dey support 
Dem dey,  gimmie d pass,  say na one touch.. Mmhhhmm
Abobby say na one touch eh
I dey work work work
Make i fit to chop chop chop chop chop 
Cuz me ah get, money to make 
And no time to waste
Me nah fit dull dull dull dull dull. Yeah!

Charlie,  if you no fit give help( Epp),no be by force, 
But wen we balling in the club, no be by luck
I see d look in ur eye.. Face drop 
Plus we are leaving with your girl.... Full Stop!

About Anonymous

Nigerian #1 Multifarious Entertainment Magazine, providing Nigerian gists on Celebrities, Politics, Lifestyle, Relationships, Events, Pageants, Fashion and other Breaking Stories. For Event, Pageant, Wedding, Program, Hype and Media PR, let us know; Add Us On BBM:5651B8C1 Or Call/Whatsapp +2347034265167
«
Next
Newer Post
»
Previous
Older Post

No comments

Lets Hear Your View

Let's hear your own personal view using the comment box below